
Download Zinoleesky Most Wanted MP3 & Lyrics
Zinoleesky's "Most Wanted" is a 2025 Afropop anthem blending street vibes with catchy hooks. Released on April 4, it's the lead single from his debut album Gen Z, showcasing his signature melodic flow and lyrical prowess.
May 9, 2025
Most Wanted lyrics
[Intro]
My light turn like (my light turn like)
(Whoa-oh, ooh-whoa, woah)
(Whatever you want)
(Niphkeys, Niphkeys)
[Verse 1]
Can’t touch me, I feel anointed
Living a five-star life, man be like wanted
No problem, we get it sorted
Girlies go down one time, if I say “I want head”
[Chorus]
Nigga ain’t trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino’ anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
[Verse 2]
Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I’m legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow ’cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side
They don’t wanna see me in this bitch
They know I’m really rich
They wanna see me in the ‘Rrari
They don’t even know if I guide, uhn
Ah-they made a post on Instagram
Tryna hinder glory mi
Even though, dem no know story mi
Adigun, leave them, what mama sọh fun mi
They wish they could kill me, I see many jealousy
Tell my nigga “bámi gbè Hennessy”
Rọrá broda, máku nitori mi
Hmm, èmi RudeBoy
Most wanted bi crude oil
Say dem know I dey do much
It’s like 411, I’m too clutch
[Chorus]
Nigga ain’t trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino’ anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
[Outro]
Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I’m legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow ’cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side
They don’t wanna see me in this bitch
They know I’m really rich
They wanna see me in the ‘Rrari
They don’t even know if I guide, uhn
(Play the keys, baby)