top of page
Read Soldier II lyrics by TiMi, Kpee, Priesst, Ish Kevin and KidFromKigali, an Afrobeats collaboration released in June 2026.

Soldier II Lyrics by TiMi ft Kpee, Priesst & Ish Kevin

4.8 ( 256 Reviews)

Soldier II lyrics bring TiMi, Kpee, Priesst, Ish Kevin and KidFromKigali together on an energetic Afrobeats collaboration.

DOWNLOAD MP3

Artist

Asake

Release Date

12 July, 2026

Genre

Afrobeats

 Quality

320kbs

Downloads

15.5K +

AUDIO PLAYER

Soldier IITiMi, Kpee, Priesst & Ish Kevin
00:00 / 03:35

 SONG LYRICS

TiMi, Kpee & Priesst - Soldier Lyrics


E get the kain space you go dey

Wey your body and soul no go connect

Many many things from the past

Wey a brother man dey try to dey forget oh

I no want deep my hand into jaga jaga

I just want to dey falsetto

But as I dey live my life jeje

E be like say na shege I dey magnet oh


I no need do any jazz

I dey hustle like a militant

They Look me like a hooligan

I go hot pass your thermometer

Running these kilometers

And Praying to my only Jah

Cause nobody dey holy pass


Na why you no fit see me sober, sober

Till all of my pain dem over, over

I've been crying to my Jah Jehovah

Jah Jehovah

Make them no dismiss my soldier

5 stars on my shoulder


I know I dey worry worry worry worry too much

I dey overthink

How I fit to do more

I dey see the people I love dey collect

And there's nothing I can do

I no fit follow my bracket to yori yori (why) ridiculous

If no be police na hunger dey kill us

Na only money dey man dey take nonsense and smile like a fool

Keep my family safe

Me wey dey on the road make I no go astray

One man how many face

I dey fear I no sabi who to trust again

I'm in a toxic space

I need grace

Make I no craze

Make I no crazy oh oh no

Me I no lazy father you know

Make I become numero uno


I no need do any jazz

I dey hustle like a militant

They Look me like a hooligan

I go hot pass your thermometer

Running these kilometers

And praying to my only Jah

Cause nobody dey holy pass


Na why you no fit see me sober, sober

Till all of my pain dem over, over

I've been crying to my Jah Jehovah

Jah Jehovah

Make them no dismiss my soldier

5 stars on my shoulder

Na why you no fit see me sober

Till all of my pain dem over

I've been crying to my Jah Jehovah

Jah Jehovah

Make them no dismiss my soldier

5 stars on my shoulder

SONG DETAILS

Tiwa Savage

Nigerian singer. Songwriter

Tiwa Savage is a Nigerian singer, songwriter, and performer regarded globally as the Queen of Afrobeats. With her powerful vocals, bold lyrics, and genre-defining sound, she has become one of Africa’s most prominent and influential female artists.

TRENDING SONGS

Read Biri Marung lyrics by Mr Pilato, Ego Slimflow and Tebogo G Mashego ft Focalistic, DJ Maphorisa and more from the 2024 Amapiano hit.

Mr Pilato

Biri Marung

Read CLAAT! lyrics by Fireboy DML ft Masicka and discover the Afrobeats and dancehall energy behind their lively 2026 collaboration.

Fireboy DML

CLAAT!

Sarkodie teams up with DopeNation on Eno Easy. Explore the song details, sound, vibes and Eno Easy lyrics information from the Ghanaian stars.

Sarkodie

Eno Easy

Read Soldier II lyrics by TiMi, Kpee, Priesst, Ish Kevin and KidFromKigali, an Afrobeats collaboration released in June 2026.

TiMi, Kpee, Priesst & Ish Kevin

Soldier II

Read TEA lyrics by Rema and discover the song’s release date, Afrobeats sound, artist details and more about the 2026 single.

Rema

TEA

Read Julie lyrics by Davido and learn about the romantic Afrobeats song, its release date, warm sound and place on the Oriadé album.

Davido

Julie

Artist:

TiMi, Kpee, Priesst & Ish Kevin

Title:

Soldier II

Featured:

KidFromKigali

Genre:

Afrobeats

Release Date:

Jun 19, 2026

Vibes:

Energetic, confident,

Format:

MP3

Nigeria

Soldier II

TiMi, Kpee, Priesst & Ish Kevin

Turn It Up

Jonna Fraser

bottom of page