top of page
  • insta – 2
  • insta
  • insta – 1

▶ MP3 ▷ Lyrics ▷ About Artist

Cover art for “Lazy Baby” by Ayo Maff – Nigerian Afrobeat single featuring mellow rhythms and introspective lyrics

Artist Name:

Ayo Maff

Song Name:

Lazy baby

Date:

2025-05-09

Lazy babyAyo Maff
00:00 / 02:06

Lazy Baby” is a 2025 Afrobeat track by Nigerian artist Ayo Maff. With mellow rhythms and introspective lyrics, it captures the essence of taking a break after relentless hustle, resonating with listeners seeking solace in downtime

[Verse 1]

Mentally o

Mentally I’m not ready o

I no get power

Kori ko mi yo

You know say nobody sabi my papa

So hold on to me

Ma jen shubu


[Chorus]

Ah today I no wan do anything

Ah today I no wan do anything

365 days I’ve been hustling

But today I no wan do anything


[Verse 2]

Na eba dem no dey warm am omo

Alejo lowo ma fi alejo shere

Fuck my maths teacher Mr Wande

Pythagoras theory I never use am one day

I no do molly again

I don stop codeine

Igbayi lola igba loni igba n lo

If only you can ready my heart

Ni tori e baby I’m hurt

Maybe later I go make you proud

I wrote this letter cause I’ve been sad


[Chorus]

Ah today I no wan do anything

Ah today I no wan do anything

365 days I’ve been hustling

But today I no wan do anything


[Outro]

Na eba dem no dey warm am omo

DND dem no fit call am omo

O baby shey normal

O baby shey normal

Shey normal

To ba shey normal

Mo ma shey normal

Ayo Maff

Afrobeats

Nigeria

bottom of page