top of page
Listen to Tekno’s “Press Button,” an upbeat Afropop track released in 2026 and featured on his album Where Did Love Go?

Download Press Button MP3 by Tekno

4.8 ( 256 Reviews)

Tekno brings lively energy on “Press Button,” a groove-heavy track released in April 2026.

DOWNLOAD MP3

Artist

Asake

Release Date

12 July, 2026

Genre

Afrobeats

 Quality

320kbs

Downloads

15.5K +

AUDIO PLAYER

Press ButtonTekno
00:00 / 02:40

 SONG LYRICS

Tekno - Press Button Lyrics


Say dem wan do me ojoro

Ojo jojojo

Oh Lord


Omo, she wan knack me tranquilo

Haba, wetin I do?

Why she like to dey try me?

I no know

Me wey be king like Solomon

Tell everybody, bia nu o

She no fit change my frequency

No dey eye me o

Why you dey eye me, o?


If I talk anything

Do anything

E no concern you

Oh yeh yeh


Whine, o

Make nobody go whine me o

No go dey whine

In case you don dey forget

We go remind you o

We get memory


We go dey jogodo, jogodo, jogodo

Keep on rocking

Say we no big for nothing

Omo, press their button


We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto

Keep on rocking

Say we no big for nothing

Omo, press their button


We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto

Oya, press their button

Oya, oya, press their button

Omo, omo, press their button


You say you no materialistic

The thing I buy you say you like

I thought you were into the mystic

Come make I check your heartbeat

I like the perfume for your armpit

It is so nice, I expect it

Too much chop, bon appétit

I should run away, but I want it


No dey eye me o

Why you dey eye me, o?

If I talk anything

Do anything

E no concern you

Oh yeh yeh


Whine, o

Make nobody go whine me o

No go dey whine

In case you don dey forget

We go remind you o

We get memory


We go dey jogodo, jogodo, jogodo

Keep on rocking

Say we no big for nothing

Omo, press their button


We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto

Keep on rocking

Say we no big for nothing

Omo, press their button

SONG DETAILS

Tekno

Nigerian singer

Tekno is a Nigerian singer, songwriter, and producer known for blending Afrobeats, Afropop, and R&B into chart-topping hits.

TRENDING SONGS

Read Kaluba lyrics by Mayorkun, an Afrobeats track with smooth vocals, rhythmic energy and a lively, attraction-themed mood.

Mayorkun

Kaluba

​

​

Read about We Go lyrics by Kuami Eugene, the Ghanaian singer's 2026 release, including song details, genre, release date and vibe.

Kuami Eugene

We Go

Explore Healing lyrics by Phyno, a reflective 2026 song about recovery, inner peace, resilience and moving forward after difficult experiences.

Phyno

Healing

Read BETTER lyrics by Tio Nason and learn about the song’s message, release date, gospel influence and place on his 2026 album GODSOUND.

Tio Nason

BETTER

Read Show Me lyrics by Mellissa ft Stonebwoy and discover the meaning, release date, genre and romantic vibe behind the Ghanaian collaboration.

Mellissa

Show Me

Artist:

Tekno

Title:

Press Button

Featured:

None

Genre:

Afropop / Afrosounds

Release Date:

Apr 24, 2026

Vibes:

Upbeat, energetic,

Format:

MP3

Nigeria

Press Button

Tekno

Bamboo

Tekno

bottom of page